Hajj Pre Registration 2021: Why Hajj Day Important For Muslims As Saudi Arabia

Posted by albert jackson on July 2nd, 2021

Despite say e be one of di fundamental practice by Muslims around di world, many no go attend this year Hajj Pre Registration 2021.
Hajj Pre Registration 2021 for Islam be di pilgrimage to di holy city of Mecca for Saudi Arabia, wey every adult Muslim must make at least once in his or her lifetime.
Hajj ny di fifth of di fundamental Muslim practices and institutions, wey dem Sabi as Five Pillars of Islam.
On Saturday, authorities for Saudi Arabia, announce say dis the year Hajj NY only dia citizens and residents go attend the sake of di coronavirus pandemic.
Di ministry wey dey manages di Islamic pilgrimage say dem go only allow 60,000 - and dem must dey between di age of 18-65 years wey don collect di vaccine.
Di pilgrimage rite dey begins on di 7th day of Dhū al-Ḥijjah and ends on di 12th day. Na Hajj is di last month for di Islamic calendar.
Last year, NY just 1000  dem allow performing di pilgrimage because of di pandemic.
See who Saudi Arabia say go fit to take part in Hajj 2020 inside Mecca
Apart from Coronavirus, see 10 oda times wen  affect hajj pilgrimage
Why Hajj dey important for MuslimsHajj dey compulsory for all Muslims wey dey physically and financially able to make the pilgrimage.
But date one NY on di condition says dia absence no go place hardships on dia family. Pesin fit performs Hajj by proxy, meaning says e fit appoint I m relative or friend wey dey go for di pilgrimage to "stand-in" for him or her.
Na prophet Muhammad establish Hajj, but variations don arise \den, and di itinerary no dey strict like before as no dey follow all di instructions.
Na about two million Monal dey perform Hajj each year, but coronavirus no gree make date one happen since last year, and di rite dey serves as a unifying force in Islam as di believe NY say e dey bring followers of diverse background today for religious celebration.
Anybody wey don complete hajj, fit add di title Alhaji (for a male) or Alhaja (for a female) Di believes for Muslims be say if dem perform dia hajj well, e go wipe out previous sins for di sincere believer.

Like it? Share it!


albert jackson

About the Author

albert jackson
Joined: May 12th, 2021
Articles Posted: 27

More by this author